Lyrics: Akachukwu Reloaded ~ John Godfrey Ft. Provabs & Gaise



Intro

Chorus
Na God eh
Na God eh
Na God eh
Na God eh
Na God eh
Na God eh
The life I live today, omo na God eh 2x
Aka chukwu chukwu, Aka Aka chukwu nu kwa ya,
Aka chukwu, aka aka chukwu nu kwa ya,
Aka chukwu, aka aka chukwu nu kwa ya,
Aka chukwu, aka aka chukwu nu kwa ya,

Verse 1
Thank you lord for giving life and strength, omo(friend) and everything,
Even when I no deserve am still give every thing,
They look me now, they say omo na wrong,
Baba God I hail Ese for everything,
Akachukw nedum uzo,
Akachukw na gwom oriah,
Akachukwu ne memu mma,
Ngozi, Ngozi Akachukwu yeremya
When am sleeping, 
Akachukwu no kwa ya,
When am driving, 
Akachukwu no kwa ya,
In the labor room,
Akachukwu no kwa ya,
Even in promotion,
Akachukwu no kwa ya 

Provabs Bridge:
Tik tok Tik tok tik,
I know say, Una know say my God dey big,
e tander gidigba, men e no dey our league,
His given me the wisdon the world dey seek

Repeat Chorus

Verse 2
I remember back then when things where so hard for me,
I remember when my family no see food to eat,
I remember when the future looks so hopeless,
I remember wey thing poverty they do us,
Back then, Na strugle we dey take eat,
Back then, We dey sale akamu go school,
For one room, Face me I face you,
Even though we no know say na Akachukwu no kwa ya,
O wo oluwa, Brought us out of darkness,
O wo oluwa, Wa gbe mi soke
O wo oluwa, Protect us from all evil,
O wo oluwa, Hail o wo oluwa


Gaise's Bridge
A'n korin, a'n tiraka
Baba'n bukun wa dada
John Godfrey, Provabs, Gaisebaba... Akachukwu no kwa ya

Repeat Chorus
                             
Verse 3 (Gaise Part)
It's Gaise baba......
In everything that I do
The hand of the lord
E go surely dey move,
So no matter wetin the devil do
No fit stop my shine no fit stop my groove,
Haaaa, My blessing fresh from the pot,
L'owo ti mo wa I dey hot,
Aye t'on fun wa ti pe a'n lo
Oga John next time eight (8) bars is short   
                                                                             
Provabs Part
This name wey I get na God give me so,
This cash flow, na him dey control,
This dreams I achieve, no bi when I sleep,
E dey prosper my heart and prosper my soul,
Am a living prove, say God dey,
We will be in soup, if e no dey,
Just think am if man na God,
No think am man can't fit bi God.

Repeat chorus 



Post a Comment

Please show support and encouragement by leaving your comments and views.


To Contact Gospel Hotspot
News/Music/Video/Event /Tip Off/ Advert
Email: iGospelHotspot@gmail.com

Previous Post Next Post