Lyrics: Wetin ~ Kayode Olusoji



Chorus: 
Wetin wetin,  wetin wetin, wetin wetin
Wetin you dey do with your talenti ooo
Wetin wetin,  wetin wetin, wetin wetin
Wetin you dey do with your talenti ooo

Verse 1:
One man dey o eget three servants
He call them He con give them talents
One man dey o eget three servants
He call them He con give them talent
E say servant number one make you take five talents
Servant number two, e give two talents
E say servant number three, your own na one o
I wan travel, take am do business

Repeat Chorus:
Wetin wetin,  wetin wetin, wetin wetin
Wetin you dey do with your talenti ooo
Wetin wetin,  wetin wetin, wetin wetin
Wetin you dey do with your talenti ooo

Verse 2:
Servant number one take im talent to Idumota 
e do business with them, e get five more
Number two carry im own go Oshodi
E com gain two join am
Number three take im own go Agege
E digi ground, e com bury am for their
E said im Oga na Olojukokoro
Na thief, Oga Onijibiti 
“You be 419”

Repeat Chorus:
Wetin wetin, (wetin) wetin wetin, (wetin) wetin wetin (wetin o)
Wetin you dey do with your talenti ooo
Wetin wetin, (wetin) wetin wetin, (wetin) wetin wetin (wetin o)
Wetin you dey do with your talenti ooo

Bridge:
Aha! my brother my sister
That talent wey God give you
Make you use am for God o
Don’t bury your talent

Verse 3:
One day, the master returnu o
One day, Oga come back from his journey o
One day, the master returnu o
One day, Oga come back from his journey o
E den call the three servants
That make una come and get rewardu o
Servant number one wey geti five talents
Geti plenty reward, from im Master o
The servant wey geti two talents
Geti plenti reward from im Master o
But the third one wey geti one talent
Dem carry am and throw am for fire o
E cry and cry water comot from im eye o
E said Oga joo, Oga biko,
 Oga please, I no go do am again
It is too late o Oga no fit answer am

Repeat Chorus:
Wetin wetin, (wetin)  wetin wetin, (wetin) wetin wetin (wetin my brother)
Wetin you dey do with your talenti ooo
Wetin wetin, (wetin o)  wetin wetin, (wetin) wetin wetin (Wetin my sister)
Wetin you dey do with your talenti ooo

Call: If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire
Resp: : If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire

Call: If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire o my friend
Resp: : If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire

Call: ma fina sere o, ma fina sere o, ko ma si panapana, wey can quench hell fire o
Resp: : If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire

Call: If you don’t use your talenti well, wa siro o ti baba ba de
Resp: : If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire

Call: Ko ma si panapana, ko masi panapana. Ko masi panapana, wey can quench hell fire o
Resp: : If you don’t use your talent, don’t be deceived you are playing with fire


Post a Comment

Please show support and encouragement by leaving your comments and views.


To Contact Gospel Hotspot
News/Music/Video/Event /Tip Off/ Advert
Email: iGospelHotspot@gmail.com

Previous Post Next Post